Di Department of State Services (DSS) don release di president of di Nigeria Labour Congress, Joe Ajaero wey dem arrest on Monday, 8 September.
NLC make dis known on dia X account on early Tuesday morning.
Di release dey come afta NLC bin give authorities midnight deadline for im "immediate and unconditional" release, among oda demands.
Di DSS neva comment on Ajaero arrest or release.
Comments 0
Leave a Comment
No comments yet. Be the first to comment!